Famous Nigerian musician and businessman Spyro releases the official music video for his thrilling song “Only Fine Girl (Remix).”

Additionally, the remix version of “Only Fine Girl” featured the lovely vocals of Simi, a phenomenally talented Nigerian composer and singer.

This striking video, which was shot and directed by the gifted Nigerian cinematographer Pink, dazzles with its imaginative flare and deft execution.

Advertisement

Get New DJ Mixes

Quotable Lyrics:

Verse 1: Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar ,for my radar

Chorus: Spyro
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

Watch the video below: