Nigerian pop queen Yemi Alade dishes up her first new track since she critically praised the fifth album “Empress,” the cheerful “Enjoyment.”

The song is a follow-up to her much-anticipated album, “Empress,” which has 15 strong tunes with features from a variety of renowned performers.

We can expect more wonderful and hit tracks from Yemi Alade as long as she continues to record and work.

Advertisement

Get New DJ Mixes

Finally, the song was produced by Dr Amir.

Listen and share your thoughts below:

DOWNLOAD

Enjoyment Lyrics – Yemi Alade

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life nay o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh
Enjoyment
Enjoyment

AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
Enjoyment no go killi us no
Anything you want order
Wine dey whisky sachet ati squardi dey
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party omo
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga deejay ye mi some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Enjoyment
enjoyment