A prominent Nigerian singer and DMW performer, Mayorkun has released the original lyrics to his hit tune “Alarm.”

Alarm Song Lyrics By Mayorkun Below!

Ge ge

Advertisement

Get New DJ Mixes

Sound the alarm
Sound the alarm
My baby gat me doing
Bambiala, bambiala, ah
Amina, finish my stamina
Amina, jowo ma pami na
I dey beg
Bambiala, bambiala
One time for my baby, for my baby, one time
If you no mind be my Bonnie, I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million times two
For my baby, one time
If you no mind be my Bonnie, I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million

Abegi, abegi oh
Sare wa bamil’abegi oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know
Abegi, abegi oh
Sare wa bamil’abegi oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know

Aunty
You know you taste like a ca-candy
If flow is a crime then I’m a convict
I no go mind to earn for Panti (Panti)
This your ibadi be my multivitamin
Wetin you carry, behind, koshe fi ta yin
The way you whine be like ligaligali
Dem no fit try ina here
Because your bumbumbum, Bombay
Girl you know I’m tempted to touch it
And I want it, mo mo pe
You go dey follow me go, follow me go
To my place like

Abegi, abegi oh
Sare wa bamil’abegi oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know
Abegi, abegi oh
Sare wa bamil’abegi oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abegi let me know