clock menu more-arrow no yes
Follow Us On Telegram Now For The Latest Updates!
Johnny Drille – Believe Me (Lyrics)
Johnny Drille – Believe Me (Lyrics)

The official lyrics (lyric video) of Johnny Drille‘s latest song, “Believe Me,” which was produced by Don Jazzy, are provided below. Johnny Drille is a Mavin artist.

His previous record, “You’re Just Single (2023 Edition),” is a continuation of this song.

Song lyrics for “Believe Me” by Johnny Drille


Get New DJ Mixes>

What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me (Chaii)
I no know oh

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family

It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Sho mo

I’m crazy o
Girl, I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

oh my love, oh my love
What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

DOWNLOAD MP3

Do you find Xclusivepop useful? Click here to give us five stars rating!